LRC歌词下载
[00:00.000] 作词 : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi[00:01.000] 作曲 : Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Prince Omoferi/Nnaemeka Ikechukwu Clinton/Michael Ovie Hunter[00:04.935] (Initiating rage process)[00:06.834] Oh[00:11.674] Oh no[00:15.978] Eh-yeah, eh-yeah[00:17.158][00:20.378] Na which kind life were I never see?[00:22.708] I carry God, so I fear nothing[00:25.307] Steady increasing the commas[00:27.466] Comma, comma, commas[00:30.144] Original, no be parody[00:32.510] E no fit clear for your memory[00:35.048] Whether na winter or summer, ajeh[00:36.768][00:37.620] Barbados, Havana, livin' life[00:40.069] See my fire burnin' bright[00:42.731] Wetin dey inside me?[00:45.127] Smallie wey dey mighty[00:46.899] Dem never know I kala tori mo fine[00:49.652] Check and balance everything inside my mind daily[00:53.737] Trust me, you kiant fool me[00:55.833][00:56.356] Energy wrong, I log off (Log off)[00:58.715] Mowa friendly and conscious (And conscious)[01:01.003] I'm allergic to sokuso[01:03.503] I'm not ready for confusion (No, no, no, no)[01:05.927] Dem telly me make I show love (Show love)[01:08.329] Sability on gbona[01:10.669] Everything na connection[01:13.125] I'm not ready for confusion, oh[01:15.912][01:16.634] Things happen inside life[01:19.169] Draw tattoo, make I live my life[01:21.575] Dreams come true, if na fight[01:24.137] Fight the fight, make you no go tire[01:26.389] Fire dey go[01:28.576] Fire dey go[01:29.976] You need to put your body and soul[01:33.277] Leave your worries alone[01:34.517][01:34.870] Barbados, Havana, livin' life[01:37.647] See my fire burnin' bright[01:40.047] Wetin dey inside me?[01:42.698] Smallie wey dey mighty[01:44.569] Dem never know I kala tori mo fine[01:47.273] Check and balance everything inside my mind daily[01:51.240] Trust me, you kiant fool me (Oh)[01:53.462][01:53.778] Energy wrong, I log off[01:56.245] Mowa friendly and conscious[01:58.594] I'm allergic to sokuso[02:01.107] I'm not ready for confusion (No)[02:03.400] Dem telly me make I show love[02:05.871] Sability on gbona (On gbona)[02:08.267] Everything na connection[02:10.665] I'm not ready for confusion (Confusion)[02:13.363][02:15.637] Na which kind life wey I never see?[02:17.887] I carry God, so I fear nothing[02:20.415] Steady increasing the commas[02:22.694] Comma, comma, commas[02:25.406] Eh-yeah[02:27.616] Eh-yeah, yeah-yeah (London)[02:30.144] Steady increasing the commas[02:32.357] Comma, comma, commas