[00:00.000] 作曲 : Jacob Hunter[00:02.836]Ye!!! Ọrọbọ ten kilo[00:06.424]Say this your body make me wan go[00:11.755]Ọrọbọ, ọrọbọ, ọrọbọ ten kilo[00:16.384]Ye, girl I'll be here till the sun down[00:20.029]Swear you dey make my mind no touch ground[00:22.172]I no say different songs don come out[00:24.548]But my girl if I no sing about you wetin sing o, baby[00:28.769]You dey make my body ayaya[00:30.725]Anytime I dey see you I dey shamanya[00:32.980]If you leave me I fit run go mad[00:35.416]Why I no fit leave you my ọrọbọ ten kilo[00:39.334]Say this your body make me wan go gyrate[00:43.575]No fit concentrate, eyaa[00:45.774]Ọrọbọ ten kilo[00:48.819]Dey chop my money and everything I getti[00:52.895]Me I no go fit forget you baby no lie[00:56.634]Drama, leave drama for who getti power[00:59.746]Person wey get plans for you no go stammer[01:01.938]I know you no go para if I bless your aza[01:04.346]Good times anytime ẹja nla land[01:06.386]I don craze o for your matter[01:08.653]Anytime I seeyou body no fit calm down[01:10.962]If na ment o, it is allowed[01:13.389]Our loving dey too important[01:15.721]I don craze o for your matter[01:18.064]Anytime I see you, body no fit calm down[01:20.431]If na ment o, it is allowed[01:22.918]Our love dey too important[01:26.442]Say this your body make me wan go gyrate[01:30.645]No fit concentrate, eyaa[01:32.898]Ọrọbọ ten kilo[01:35.930]Dey chop my money and everything I getti[01:39.879]Me I no go fit forget you baby no lie[01:45.232]Say this your body make me wan go gyrate[01:49.424]No fit concentrate, eyaa[01:51.784]Ọrọbọ ten kilo[01:54.643]Dey chop my money and everything I getti[01:58.702]Me I no go fit forget you baby no lie[02:04.180]Say this your body make me wan go gyrate[02:08.405]No fit concentrate, eyaa[02:10.446]Ọrọbọ ten kilo