[00:00.000] 作词 : Chukwuka Ekweani/Joseph Akinwale[00:01.000] 作曲 : Bolatito Obisanya/Chukwuka Ekweani/Joseph Akinwale[00:19.500]On me on me on me on me[00:21.724]Balance sit on me oh[00:24.050]Girl be loving 'til the morning[00:26.386]Morning morning oh[00:28.875]Make we reduce all the fighting[00:31.307]Increase the loving oh-oh oh-oh[00:37.784]Fefenefe fe[00:39.841]Your body the wer wer[00:42.044]I'm in love with you I'm in love with you[00:46.758]Make I leave you for where[00:48.682]Where[00:49.495]If na lie I dey tell you make water carry me go[00:53.841]Water carry me go whoa-whoa-whoa-whoa[00:59.964]Girl you don capture my soul[01:09.331]Girl you don capture my soul[01:36.295]From the night 'til the morning[01:38.501]Yeah you know e be you I'm wanting[01:41.009]'Cause you fine and you sexy[01:43.181]Nwa baby oh-ah Adaobi gently[01:45.736]Way you show me shege[01:47.328]No use me play dance to my reggae[01:49.950]Are you ready[01:51.284]Park your bag make we fly go[01:52.863]Baddies answer answer me over me[01:56.120]Only you fit to control me[01:58.224]With your face and your big body[02:00.656]Abegi no killi somebody pikin for here[02:04.218]Over me only me wey fit handle you[02:07.858]Make my waist no the confuse you[02:10.305]Abegi no killi somebody pikin for here[02:13.857]Fefenefe fe[02:15.811]Your body the wer wer[02:17.999]I'm in love with you I'm in love with you[02:22.839]Make I leave you for where[02:24.685]Where[02:25.453]If na lie I dey tell you make water carry me go[02:29.716]Water carry me go whoa-whoa-whoa-whoa[02:35.833]Girl you don capture my soul[02:45.553]Girl you don capture my soul